
Wetin Putin tok wey make Trump vex
Donald Trump say e dey "very angry, pissed off" with Vladimir Putin over recent comments about Ukraine President Volodymyr Zelensky. Trump bin dey react to comments from Putin on Friday about di need for a new, transitional government for Ukraine …